Jetu Song – Divine Connection.
One of the talented artists, Jetu Song is here with a jam titled DIVINE CONNECTION.
This masterpiece was produced by a talented producer, ID Cleff.
Without further ado, get the brand new tune below and don’t forget to check out other latest Nigerian music here.
DOWNLOAD MUSIC
Lyrics;
Intro
Na Jetu song
Chorus
My phone dey ring oooh, divine connection
My phone dey ring oooh, destiny helpers dey call me eheh
My phone dey ring, i dey hear tinini tenene back to back, celebration dey call me.
Verse 1
My phone 📱 dey ring, e dey ring
Destiny helpers call, dem dey call
Favour dey come, e dey come
Divine connections dem dey come
Honour dey shower on me
Breakthrough dey shower on me
Flourish dey shower on me cause
Dominion dey shower on me
Favour dey shower on me cause
am more than conqueror…
President dey call for me say he wan favour me,
Governor’s dey call me say dem wan connect me…
Everywhere dey stew, e dey stew
My God don dey do am, He dey do am
Am now a strong man, more than a conqueror…
Everywhere blessed, e blessed.
Am the son of the soil, everywhere don balance for me…
Cause i gat JESUS wey He stand for me… No be God?
Chorus
Verse 2
Uzuazor mé rètinunéná, esiäsuoro mérowo, témotighoworkomena,
esiäsuoromérowo eheh
Akpo naná workomena, esiäsuoromérowo
Open door’s for family and friends eh eh esiäsuoromérowo
Worswilékomé jireh… jiro ovié ribedé oh… eraréworu uh uh, esiäsuoromérowo…
I go carry my handcarchief i go wave am to the Lord… I just wan tell am say Oghene do Oghene do x2.
Chorus.
Outro: My brother… my sister… my uncle… my aunty… my mama… my papa… my family eh come and dance.